Di new expanded Fifa Club World Cup go take place for United States from 15 June to 13 July 2025. Bifor dem change di format, na annual tournament wey di top seven teams dey compete, di Club World Cup ...
Di Club World Cup get im critics but for di clubs wey bin dey involved di competition $1bn prize pot don prove to be good business. Now wey di first edition of di new-look tournament don complete, we ...